Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2021

Lyrics

Man I stay up all night for the money eh

Omo no time for dulling

All this men come they form like say them holy

You Dey do like you no Dey smoke kpoli

Man I stay up all night for the money eh

Omo no time for dulling

All this men come they form like say them holy

You Dey do like you no Dey smoke kpoli


Oya gbumshakata for the man wey sabi eh

I be the man wey sabi

Stoner man na the man wey sabi eh

Na me be the man wey sabi

I say gbumshakata for the man wey sabi eh

Chikamso na the man wey sabi

Chikamso na the man wey sabi eh

You be the man wey sabi


I stay up all night for the money

Back then nobody been dey call me

I was grinding

I was praying on a daily

Family Dey for me

It was not funny

So many things I don see

Even police go slap me

If them catch me with kpoli

Cause I was still upcoming

Police go stress your life

Wetin then find na kpoli

So them go collect your money

Arabara e no funny eh


Man I stay up all night for the money eh

Omo no time for dulling

All this men come they form like say them holy

You Dey do like you no Dey smoke kpoli

Man I stay up all night for the money eh

Omo no time for dulling

All this men come they form like say them holy

You Dey do like you no Dey smoke kpoli


Oya gbumshakata for the man wey sabi eh

I be the man wey sabi

Stoner man na the man wey sabi eh

Na me be the man wey sabi

I say gbumshakata for the man wey sabi eh

Chikamso na the man wey sabi

Chikamso na the man wey sabi eh

You be the man wey sabi


Kilo kilo

Brother kilode

Make you hustle

No Dey feel aray

I geti money

Me I be bolanle

Wonwami ooo

Wowami

No come Dey form say na you Holy pass my brother

Your friends Dey hustle every night you Dey waka

My brother you got one life

So live it right

No Dey sleep all night

You come leave money

Come go follow sisi

You don miss opportunity

To make better kudi

You come leave money

Come go follow sisi

You don miss opportunity

To make better kudi


Oya gbumshakata for the man wey sabi eh

I be the man wey sabi

Stoner man na the man wey sabi eh

Na me be the man wey sabi

I say gbumshakata for the man wey sabi eh

Chikamso na the man wey sabi

Chikamso na the man wey sabi eh

You be the man wey sabi

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status