Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2021

Lyrics

Wether you be ajekpako

Or ajebota

You must to use water to bath

Wether you be big man

Or you be poor man

Omo na one day we do die


Too many casala for junction

I enter yaba see oppression

Craze everywhere

Different dimension

My people be living in tension


Na wetin man go do

Ah eh

Na where we go start

Coconbility tibadey

Na where we go start

Na wetin man go do

Ah eh

Na where we go start

Coconbility tibadey

Na where we go start


Go there

Tell them say I no fear

Tell them say I no send

Who Goes there

Manny gele but I no send

Bad man just wanna live life


If you ginger me

Me self go ginger you

I no be one of those men

Wey you Dey hinder

People wey you show love

Na them go back stab you

So my brother stay strong

Cause nobody got you


Plenty plenty struggle

Plenty plenty hustle

Plenty plenty jonzing

Plenty plenty yawa

Plenty plenty struggle

Plenty plenty hustle

Plenty plenty jonzing

Plenty plenty yawa


I no Dey fine their trouble

I just Dey face my hustle

Am on a different level

They want to put me for trouble

Originality nality

E Dey scarce for the society

Them no fit Dey

With you for poverty

Bad belle people

Want to killi me


If you ginger me

Me self go ginger you

I no be one of those men

Wey you Dey hinder

If you ginger me

Me self go ginger you

I no be one of those men

Wey you Dey hinder


Plenty plenty struggle

Plenty plenty hustle

Plenty plenty jonzing

Plenty plenty yawa

Plenty plenty struggle

Plenty plenty hustle

Plenty plenty jonzing

Plenty plenty yawa

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status