![Gold Digger ft. Peruzzi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/13/2ff37447e00241a4bb93fff1b7532e29H3000W3000_464_464.jpg)
Gold Digger ft. Peruzzi Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
Lyrics
Because of you I slap E popo
Because of you I put a soldier man down
So many things I do for her wey she no know
Girl I wish say
I wish say you go see
I buy you motor but its not enough
I buy you Gucci but its not enough
I buy you fendi but its not enough
Wetin man go do
I fight for you but its not enough
Steal for you but its not enough
I kill for you but its not enough
Wetin man go do
Gold digger
Omo she be gold digger
Gold digger
The girl na gold digger ooo
Mentally
She killing me mentally
Mentally she milking me
Mentally o oo oo
Because of you I go go calabar
Because of you I go carry calabash
Because of you I want table their matter
Because of you
Because of you
Because of you I go go calabar
Because of you I go carry calabash
Because of you I want table their matter
Because of you
Because of you
Kiribembem
Oya wait
I don't mind to be wanted
Wanted
Say for your love
I swear I fit gun them
If you say no
I feel haunted
Haunted
Baby na you Dey make a man run then
Calm down
Before you come bring a man down
Me I pass you I beat your hands down
Hands down
Calm down
Before you come bring a man down
Girl I pass you
I beat your hands down
Hands down
Gold digger
Omo she be gold digger
Gold digger
The girl na gold digger ooo
Mentally
She killing me mentally
Mentally she milking me
Mentally o oo oo
Because of you I go go calabar
Because of you I go carry calabash
Because of you I want table their matter
Because of you
Because of you
Because of you I go go calabar
Because of you I go carry calabash
Because of you I want table their matter
Because of you
Because of you