Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2021

Lyrics

So many things wey my people don see

Man them suffer for real

But them smile for face

Omo nobody know wetin man don face

Make you stand up tall

Make you run your race

So many things wey my people don see

Man them suffer for real

But them smile for face

Omo nobody know wetin man don face

Make you stand up tall

Make you run your race

Nobody knows

Wetin man don see

Nobody know wetin man don hear

Nobody knows where my legs don reach

Nobody knows how we suffer

For food

The country don Dey frustrate person

Everyday na different story

Catata different places

Dey your Dey

I Dey my level

Many many things

I don see nana

But me I just Dey

I Dey blow kpana

No time to stress

I Dey grind all night

Mama Dey pray everyday

For blessings for life

So tell me why I no go blow

So tell me why I no go make am

Lord of mercy forgive me

So many things wey I Dey reason

When e go reach my season

This country wants to kill me

Lord of mercy forgive me

So many things wey I Dey reason

When e go reach my season

This country wants to kill me

Nobody knows

Wetin man don see

Nobody know wetin man don hear

Nobody knows where my legs don reach

Nobody knows how we suffer

For food

No water for house

And them say

Water no get enemy

No food to chop ooo

Everyday we keep on hustling

Aje , aje aje aje

Oluwa show me the way

Aje aje aje

My people are suffering

My people are not smiling

My people dema dying

My people are struggling

My people are suffering

My people are not smiling

My people dema dying

My people are struggling

Waka waka waka

I go many places

I see my people

Them Dey cry cry cry

Suffer suffer suffer

I go many places

I see my people

Them Dey cry cry cry

Waka waka waka

I go many places

I see my people

Them Dey cry cry cry

Suffer suffer suffer

I go many places

I see my people

Them Dey cry cry cry

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status