Steady Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yoyoyo
For my area
Cause time dey go
Me I just dey flow
Make I no go fall
I tryna dey my lane my zone
Many things don see
Human show no mercy
Dem tryna take my breadi
Buh me I grind on steady
Fire dey go me I ready
Koluwa butter my breadi
Waa dagba bi ara owuro
Waa je bomo se n je
Daddy ti suure
Mama gbadura
I call on God make he
Reason my matter
Meh mo domo de
Meh mo domo de
Agba ni mehi da
Person wey ready to take
Gaz ready to give cuz
The choice no be tawade
Na why You gaz dajupa
(Uh uh ahh)
Loruko mama Brother
Jump for sokawe
And when the money show
Dem no reason wetin dey
When the kudi dey
Keshe Normal
If the level dey
Drop rabba
Ti yankee baji we find another
Do ham if e easy wire brother
God no go Shame us
Ayewada
Mofe kole fun mummy oh (Ayewada
Enu boloku otisun lati 10 (Ayewada
Koluwa bamishe kin getti this money o
(Ayewada)
100 dollar Shey Richie waa kere ni
O wrong nau
Omo tofegun baaloon
O so iseshe di taboo
Eni tan tan to tan candle
O tilowo ri konije temi
Do for family' sho n gbo paddy oh
No go lose yourself
Stay Guarded oh
Tori toba subu
Dem go post oh
Awon tejo ya photo
Dengepose '
Orimi jomi shamaa shomi
Lowo eni timo shefun
To nwa subu mi o
Shamaa shomi
When the kudi dey
Keshe Normal
If the level dey
Drop rabba
Ti yankee baji we find another
Do ham if e easy wire brother
God no go Shame us
Ayewada
Chorus
Dem say
When the kudi dey
Keshe Normal
If the level dey
Drop rabba
Ti yankee baji we find another
Do ham if e easy wire brother
God no go Shame us
Ayewada
Mofe kole fun Mummy oh
Ayewada
Enu boloku otisun lati 10