Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Aye o'le oH

I say many many things don sup

Wey me no fit talk

Keep Grinding everyday

For my kobo

make I no see cockroach

For my cupboard

Ti oluwa niyo shele


Brotherman suffer don

Taya me

Every day same story

Lokan mi


Buh i no fit talk tori talk

Tori more lomi

Wey life don do bad

Brother E too hard


For the goodie bag

You gotta grind for the rabba

You know happiness matter

Just as the dollar

Man no fit get

Wetin e no give

Right on my lane

You know I don't beef

Tripping for myself

You know I do believe me

It is me vs me

So I got key

Positivity nd imma do my thing

Make world peace

With myself


Brotherman suffer don

Taya me you know

Every day same story

Lokan mi

Buh i no fit talk tori talk

Tori more lomi


Tolu wa ni yoshe

One step "then the other'

Keep my head up "don't bother'

To yesterday I'm doing better

So why me go come dey bother


Old takers will surely

Take again If I work

I go see my gain

Steady on my lane

Me I no dey break

Toluwani yo shele

Buburu kiyoo shele

Boje kabo aa debe

Omo olorun koni lele


You fit take money find

Money make you still no see

If you trip dey nor gere


Africa me I rep you know

Me ah Badman me I no dey

Gbon Pepe

Inside your squad

Squad dey there

Brother tan ba gbe e

Moni

Ko take care


So grind get the bag

Make you dey loyal

Toba finu wenu brother

Man waa run sober


Love to my people

Everywhere for my sanga

Bigs to my brother

Wey dey run all the banger

More on the way we go dey

Come with relay

Man hot like fire

You know vibe with the cruise

Stress free life

Niccur I pay my dues


Toluwani yo shele

Buburu kiyoo shele

Boje kabo aa debe

Omo olorun koni lele

Omo olorun kiyoo lele

I get the dream maa debe

Debe, debe.


Mosun mo hustle mi

Kemi le gbowo lo

My baby boo

O ti bowo lo

Things don spoil

Kemi to mo Whatsup

So I enter the game bobo ti turn up


One step "then the other'

Keep my head up "don't bother'

To yesterday I'm doing better

So why me go come dey bother


Old takers will surely

Take again If I work

I go see my gain

Steady on my lane

Me I no dey break

Toluwa ni yo shele


Omo ole laye o gba

Ibi gbogbo logba alagbara

Aye o'le oH

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status