Complain Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Me I no fit complain
Sey my hustle go pay
Thou he don dey tey
Buh man gaz to dey pray
Buh I trust jahovah
Pe koni so isoro
Normally things dey hard
Buh kosi si issues oh
If my mummy cally me
Awe I go fit to do my things my way.
Do re me ti La so.
Fun yeye maa raso
Maa tewe ra motor
As Omo to sabi
Hustle dey somebody
Kawe ka medulla
Trade my sleep for muller
Kolorun gbadura
Yawa ya asitani eda
Ki goodness maa follow wa'
Oh na.
Stop the complain 'why
Believe the days 'bai
For GOD dey na 'bra
Hustle go pay Wa
For nobody nobody dey
I gaz to double hustle mi o.
For nobody nobody dey
I gaz to reason before
Before I do.
For nobody fit tell me take
I gaz to double hustle mi o
For nobody nobody dey
I gaz dey pray everyday all day
Wonni if I gaz to go far
I go really need to do bad
Olohun ton sebe
He never comot there
So Chillax oh my dear
Wetin no dey go surplus
Sha dey bomb keep dey nurse
Loni steady no dey rush
Na God dey run ham no be man
Jejely pushing hard
For my grind
Ariwo high trip ma zero my mind
Iyoku ma den tun dola
Loru loru man no dey sleep
In love with transactions clips
Hustle dey somebody
Kawe ka medulla
Trade my sleep for muller
Kolorun gbadura
Yawa ya asitani eda
Ki goodness maa follow wa'
Oh na.
Stop the complain 'why
Believe the days 'bai
For GOD dey na 'bra
Hustle go pay Wa
For nobody nobody dey
I gaz to double hustle mi o.
For nobody nobody dey
I gaz to reason before
Before I do.
For nobody fit tell me take
I gaz to double hustle mi o
For nobody nobody dey
I gaz dey pray everyday all day
Me I no fit complain
Sey my hustle go pay
Thou he don dey tey
Buh man gaz to dey pray
Buh I trust jaho
Pe koni so isoro
Normally things dey hard
Buh kosi si issues ohh