Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Grind now smile later

Time no dey up till late hour

Toba di lale maa lo gbe tanwa


Comes a morning

Comes a new chance

Grind on steady

Don't do nuisance

Hoping all long

For my time

Zero my doubt

Maa ja tann


Me I no dey know person

Make I do person

Update my Gee

Pull up inna benson

Kajoni Kajore Cincinnati

If I show you love

No go do me dirty


Sapa bi merci

Do me jejely jeje

No relenting

Even if gaz spend night

On my toes

No relenting

I got my mind

I got my ten toes to grind

No relenting


Sapa bi merci

Do me jejely jeje

No relenting


Kowo mi maakan sale Apo

For my matter

Kan ma gba Lapo


Leveling up bobo

Gaz to go

Fuck my pains

Maa fa coco

Even tan ban tami

Memo ni tan rami

Maa hustle free night for dollar ni

Ye o' ole o.

Sinner me I ha' sinner

Me I no fit form Saint

Me I differ

Many night dey wey

Me I shiver

Cuz man want life

Wey better


Country me fuck down

E come by like sayy

I no getti Hope


So I stand my grind

Pray to jah

And I find my doll

And I find my doll


Early momo

I hit the road

Nobody normal for naija

E femi ni green kemi sha

One time tappa pa dore yeye


I Telly doctor konji

E gimme panadol

Lemme make I flex

Life no getti parti two

E Dakun e fe awon temi

Shayo ki everybody get high too


Nepa wey dey on light sef

Dey use Gen

Owolabi sef don dey beg

Kowo mi maakan sale Apo

For my matter

Kan ma gba Lapo


Leveling up bobo

Gaz to go

Fuck my pains

Maa fa coco


So many issue for naija

E femi ni green kemi sha


Sapa bi merci

Do me jejely jeje

No relenting

Even if I gaz spend night

On my toes

No relenting

I got my mind

I got my ten toes to grind

No relenting


Sapa bi merci

Do me jejely jeje

No relenting


Nobody normal for naija

E femi ni green kemi sha

One time tappa pa dore yeye

Brother Mon shishe dede

Buh I never getti payday

So as I dey grind so tey


Man get believe pe

Say na time eii go take


Aleni pe oma pe

Koma gun

I leni ale ni

Kodo La eni la ri koni

Molaa' wo koni mola


Grind now smile later

Time no dey up till late hour


He fit to hard

Amaa ri tawa

Toba di lale maa lo

Gbe tanwa

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status