- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Sound it
No be everytime menn I dey grind o you say No be everytime when you see me I dey ball o Na when i dey good location i dey post for insta But on a lowkey omoope dey hustle So many up and down so many obstacles So make we no think omope dey high on alcohol on alcohol
He don tey wey we dey run from sapa Sapa sapa ti je malee ri sapa tije palee ri Olorun loni kan bimo sapa yen oba je won gbe Na why we dey work and pray Towo batiyapa kiku mapa mother mi oo Towo bati yapa kajoma behappy Edami dakun jare majen seru egbe mi onananana onanana
Omope gather some little change to oppress for social media But aza wey dey dm dem think omoope don arrive Family billing friends billing girlfriend billing But no cap for omope omope dey rugged am When money nooo dey i gats to package Kowo sati pepepe notime for say say say Kinsha ti kowo dele mhen i want to be celebrated o
He don tey wey we dey run from sapa Sapa sapa ti je malee ri sapa tije palee ri Olorun loni kan bimo sapa yen oba je won gbe Na why we dey work and pray Towo batiyapa kiku mapa mother mi oo Towo bati yapa kajoma behappy Edami dakun jare majen seru egbe mi onananana onanana
Similar Songs
More from Kaysoundz
Listen to Kaysoundz SAPA MP3 song. SAPA song from album LIGHT is released in 2024. The duration of song is 00:02:41. The song is sung by Kaysoundz.
Related Tags: SAPA, SAPA song, SAPA MP3 song, SAPA MP3, download SAPA song, SAPA song, LIGHT SAPA song, SAPA song by Kaysoundz, SAPA song download, download SAPA MP3 song