![Kpam Kpam Golo](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/01/rBEeNFf82ZqAFwN_AACyTlmxR4I106.jpg)
Kpam Kpam Golo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
Intro
I no come here to play kpam kpam golo chai
I no come here to play kpam kpam golo
I no come here to play kpam kpam golo
Play kpam kpam golo, say play kpam kpam golo eh
I no come here to jangolova
Jangolo, jangolo, jangolova ah
I no come here to play kpam kpam golo
Play kpam kpam golo, say play kpam kpam golo eh
You no like me eh
You no send me
Anything i do nah your own eh
You no like me
You no send me
Anything i do you dey talk eh
No be you create me me my brother
Me and you no come from the same father
See my guy make you no just bother
Anyday i come everybody dem dey holla say
Dem too dey complain
Say timaya don dey go insane
Anything i do they wnat to complain
So tey they won put me on a comapaign
Everything wey i do for my life
My guy e no concern you eh
Anywhere where i waka with my life
My borther e no concern you eh
Even though me i shit for my nika
E no concern you eh
E no concern you, concern you make una leave me eh
I was feeling like i need somebody
Im now with entertainment all black body
My music is loved by the young and the old
Hey for my matter dem dey drink procold
Eh dem dey catch cold
Everytime dey see me na so dem dey fold
Make una leave me eh, leave me eh, make una leave me eh
Everybody say
Dont care about people wey no send you
All the ladies you know i love you
I no mind if you call me woman rapper
Oh my god me i be *** say
Everything wey i do for my life
My guy e no concern you eh
Anywhere where i waka with my life
My borther e no concern you eh
Even though me i shit for my nika
E no concern you eh
E no concern you, concern you make una leave me eh
Da tara tara oh my god i got posting rights
Da tara tara i no dey boast but my music is tight
See i feel very good say i sabi sing eh
This one no be film trick eh
Everytime i come na so dem go dey think say
Timaya dey do mumu eh
Ha see them call me mudafucker
Before dem be call me mudafucker
Right now i don get money offer
Back then, when i ***
Everything wey i do for my life
My guy e no concern you eh
Anywhere where i waka with my life
My borther e no concern you eh
Even though me i shit for my nika
E no concern you eh
E no concern you, concern you make una leave me eh
Most of these people wey dey talk dem no better pass me
Most of these people wey dey talk about me
Dem no better pass me see
Most of them when dem package
Eh my borther men dem dey manage
Eh god e don bless me
Tell me my guy why i no go boast
Eh eh guy you are too hot eh
Eh eh god you are three much eh eh
Everything wey i do for my life
My guy e no concern you eh
Anywhere where i waka with my life
My borther e no concern you eh
Even though me i shit for my nika
E no concern you eh
E no concern you, concern you make una leave me
Oh oh oh oh make una leave me oh
Eh eh i don dey cry oh
Outro