
Ogologomma Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2014
Lyrics
Oh oh oh eh ehe eh
Oh oh oh oh oh eh ah eh ehe eh
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah 2x
Ogologomma Ogologomma Ogologomma ah
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah Chineke
Why you dey cry o
Brother make you clean your eyes o ehn
Since you dey cry o
And you see say you don dey sob o ehn
Na why you dey think o
You don dey soloquize o
And when you soloquize o
Dem go think say you don dey kolo o
Clean your eyes o my brother
Eh no be your fault o
You don walk you don tire
Turn up with your life eh
Ogologomma ah say Jehovah Ogologomma ah
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah
Ogologomma Ogologomma Ogologomma ah
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah Chineke
***
So Timaya dey sing hallelujah
So Timaya dey sing hossana
So Timaya dey sing hallelujah
Sometimes e go bad o eh
Sometimes e go good o
Sometimes e go better o eh
Sometimes e go worst o
Sometimes e go be like say you sef you no follow
Sometimes e go be like say you escort people come this world o
So clean your eyes o my brother
No be your fault o
Cos you don walk you don tire
Brace on with your life
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah 2x
Ogologomma Ogologomma Ogologomma ah
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah Chineke
***
God You are good o
I go give You all the praise o
The time I dey suffer
Naso so palava
Now I’m better
I mean am wella
Na where una dey o
The time I dey suffer
I don get house o eh o
I don get pikin o
I don get money o
I dey drive my own car
That’s why I say
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah 2x
Ogologomma Ogologomma Ogologomma ah
Ogologomma ah Jehovah Ogologomma ah Chineke
Bring me **