Pity 4 Us Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Eh
Mr biggie man o
Mr poor man o
Fellow Nigeria o
Sebi una dey hear me o
No be Wetin dem talk o
This was not what dey promised us o
Dem tell us say dem go bring the change o
Oh no no, no no
As things dey go
Situation e just dey bad o eh
As day dey break
Things e just dey hard ooo
No food to chop
Everyday dollar dey rise o
See the people don dey cry o
Oh no no no no
Pity 4 us o, pity 4 us o
Politicians please pity 4 us o
Na beg we Dey beg o
See my people don Dey die o
Please pity 4 us o
Politician please pity for us o
Oh no no no no
I believe in Nigeria with all my life
I pledge to Nigeria my country o
With all my heart o
Anywhere I go na naija
Anything I do na naija
Anywhere I go to naija
See my houses na for naija
I invest in my naija
Everything I plan 4 naija
Politician show some love o
Oh no no no no
Pity 4 us o, pity 4 us o
Politician have mercy on us o
Na beg we Dey beg o
E don dey the thing don Dey bad o
Please pity 4 us o
Politician please pity 4 us o
Pity 4 us o
Oh no no no no
Oh naija
Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo
As we sit down dey complain today
Our gragra e full for body
As we dey complain for here
Our own e full our body o
Search your conscience o
We self we no good o
Make we live right o
We self we no dey try
I no sey everyday politician dey steal our money
I no sey politician carry our money go oversea
People dey die
Politician just dey smile o
People dey die o
Their children dey oversea
Pity 4 us o, Pity 4 us o
Politician have mercy on us oo
We don dey die o
Anything we do o
Please pitty 4 us o
Politician have mercy on us o
Oh no no no
This is painful oh