
Bam Bam! ft. Olamide Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Dem sey Timaya no dey reign again {ey}
Some people say Timaya no dey pop again {ey}
Some people say Timaya no fit sing again {ey}
Say my too much money make me no dey sing again
See, dem know me egberi papa
Never ever be like ever ever taya
Shoutout to all my baby and my mama
Any time I come say ever body demma holla
But I thank you for the blessings and the too much money o
For the things wey you do for me
God I thank you for the blessings and the too much money o
And the things you do for me
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Dem say Timaya no dey crase again {ey}
Dem say Timaya dressing just dey burst their brain {ey}
Dem give me pain dem wan see my shame {ey}
But in Jesus name we just dey elevate {ey}
Demma call me papi chulo
Mi step ina the place all the girls dem love the chulo {ey}
Guys and the homies them wan cool o
Step ina the town all the guys demma pull up {ey}
God I thank you for the blessings and the too much money o
And the things wey you do for me
God I thank you for the blessings and the too much money o
And the things wey you do
Iwori wo Iwori chacha
Sey the guys and the girls dem go gaga
Iwori wo Iwori chacha
Everywhere I go me I get like charter
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Gotta be great, 10 steps ahead of the game
If I no get money tell me wetin I gain
Nobody fit to feel the way i feel the pain
Nobody saw the tears I no get energy they want to drain
Sare gbowo yen ma lo dull o, ma lo go
Kole Alhaja meta, ma lo gbe eyo kan
Hustle every night hustle in the morning
Got to get the dough got to get the money
Fuck it my nigga know me
Fuck it i'm not your homie
I'm all about my money, nobody to le gbon me
Came from the bottom to top and I ain't never flopping
And I aint never scared of nobody and I ain't gon stop
I no be game you wan dey play with me
When I dey grind you no dey stay with me
When I dey fast, you no dey pray with me
Now you cock blocking all because you see them paying me
Let's take it to club and give them sanko
Fuck all these haters them be pako
Money big no be chanko
Awon omoge to ni idi kon le wa jo
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Billa billa bam bam
Bam bam billa bam bam
Them say timaya no dey reign again
Soldier go soldier come barrack still remain
Leggo
Bam...Bam Bam billa Bam Bam