
Telli Person ft. Phyno & Olamide Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Leggoo
Leggoo
Yeh soundbwoy
Baddo
Phyno phyyno
Leggoo
Yetunde!!
Every night and day you like to samankwe
Brother nnamdi!!
All your friends dey work your own na samankwe
I tell you you no gree gbagam
I advise you you no hear gbagam
I tell you you no gree
Your friends dey talk put you no do
You say all na story
I tell you you no gree
Your mother beg you you no hear
Hey!
When the time is right my brother ehhhh
Telli person hey
Telli person oh dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli person
Telli person
Telli person hey
Telli person
Yh leggoo
E be la deloya
Imaku e be la deloya
Ego siki meat iye gishi fishi
Weluma duru a de loya
Agama deloya
******* aga deloya
*********************
All i want is what is meant for me oh
My father used to tell me please my son invest money oh
Ehh you no get work you just dey show money oh
You follow gucci oh ****
I tell you you no gree
Dem tell you you no hear
Your mother tell you you no gree
I warn you you no hear
For this street wey we dey
Dey wey no dey play
Omo aga go find your way
Nwanne leee
Eh when the time is right my brother ehhhh
Telli person hey
Telli person oh dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli person
Telli person
Telli person hey
Telli person
Oya zamina mina hey hey
Waka waka hey hey
Zamina mina you travel go mina dem say dem see you for abuja
Nwanne o ya checki e
Enu ti mo fi la se o le pecki e
Tele tele o ni ko n se speck e
O wo off shoulder o ni crew ni neck e
Omo I'll be gone till november ti baba ba call
Mo fe se falafolo mo sun s'apa kan
You say?
I be thug like amaru shakur
Pe mi o l'owo mo tun ri bi eja shawa kan
Hey mogba yawa gan mehn
Mogba yawa gan
Aye mi ti wa da ti e wa sour gan
O fi mi shako tori e ra faragon
Momo re tun bi mi who's your father gan
Who's hot who not
Tell me who rock who sell out the stores
You tell me who flopped who copped the blue drop
Whose jewels got rocks
Yeh Baddo naa ni o
Baby oya whine for me o
1 2 koma lo mo mi o
Bend down ko ma jo for mi o
Eh when the time is right my brother ehhhh
Telli person hey
Telli person oh dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli person
Telli person
Telli person hey
Telli person
Hey
The life we dey we no fit play wayo
Hey my people oh uh
The way you lay your bed na so you go hey
Kenny wonder