![Press](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/01/rBEeNFf82ZqAFwN_AACyTlmxR4I106.jpg)
Press Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
See allow me to drink water
At least keep cup eh eh
No be me be the only person wey dey sing for this Nigeria
Eh Timaya na my name he eh
*** on the beat oh
See these people wanna kill me kill me
What have I done to the press press
These people wanna put me in a mess mess
See my fans everybody just dey vex
Just because of say I follow actress
Na me pot myself for the mess
***me I went through stress
See some people don begin to dey vex
But who God bless nobody fit test
Everybody say chineke me
****
Eh my people I dey say sanu
These people won turn me to mumu
Wetin I no do dem go say I do
You won put good man down
Na Jehovah nisi na em give me this crown
The least you can do is to make me ***
My brother man I swear I can never go down
See when I visit Obama
Una no write am
***bankole call me
**** dem no talk am
Black buddy na me label oh
Everybody just *** press
These people wanna put me in a mess
See my fans everybody just dey vex
Just because of say I follow actress
Na me put myself for the mess
I went through stress eh
Everybody don begin to dey vex
But who God bless nobody fit test
Everybody say
I dey on my won oh
I no send if una won bone oh
Me I dey make my money alone
Everybody ***
See you point one finger at me
No forget say the rest dey point at you
Reply e dey for my ***
People wey go curse me
And blessings to those people wey go bless me
For umpadu
For ****
Everybody know me as their ***
See for music I be their **
If na lie why dem dey follow my style eh
*** press
Why these people wanna put me in a mess mess
See my fans everybody don dey vex
Make dem allow me make I ** eh
I no get any problem with press oh
Why the people wanna pit me in mess
See every time I dey go through stress
Because of mad press I don dey beg
Everybody make una just free me eh
I no get time I dey live my life eh
See these people want to kill me
Wetin I do demma no do that eh
Ay, make dem leave me alone eh
Make dem leave me alone eh
Me I no owe them nothing
I no owe dem nothing nothing nothing
I dey pay my tight
So therefore my life e go dey bright
Nobody wey go fit dim this light
See my life is right
E go dey alright eh
****
Everybody I dey say sanu
Make dem no look you like a mumu
Learn to speak your mind
Every time, any point and day
***** eh
Everybody I dey say sanu
Make dem no look you like a mumu
Learn to speak your mind in whatever you do
See this one no be your own oh
All of us we dey pass through oh
One day we all go die go
Eh my brother man no deceive yourself oh
For the fact say you dey on top today
No be say another man na shift
See some people won make I pack their shit
Oh my guy I cannot lick ass
That’s why they want me to pack ***
What have I done to the press
Wey dem dey put me in a mess
Tell them make dem leave me alone oh
Before I go kneel down and bind and cast oh
What have I don to the press oh oh
Dem dey make me depressed eh
Oh my God I dey cry
As I dey sing this song
Make dem *** eh
See if you like call me a mallam
*** if you like you fit call me suleman
See as far as say me I dey make am
Money dey enter for my account I dey take am
See I no ** I done to the press oh oh
They won put me in a mess
At least there are better things to talk about eh
Why una want to kill our career
My brother man, what have I done to the press eh eh
God bless the press