![Who Born U ft. Wrecoba](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/01/rBEeNFf82ZqAFwN_AACyTlmxR4I106.jpg)
Who Born U ft. Wrecoba Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
Intro
Me I don’t owe you anything
I don’t owe anybody anything
Well na who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
I no send anybody wey won write and talk about my life
Anytime when dem see me
Dem look at me dem say timaya too high
Yes im high, I just dey wish say me I be bird
Make I just dey fly
Yes im high
Anytime I look at myself
I reason way I fit fly
Because this people dem want me make I die
Anytime dem want me make I cry
Why I feel so fly
That’s why I sing for *** bye bye
Dme bin call me a born throway
Now what dey make am dey won block my way
That’s why I got to say Chineke me
Every morning and night I dey pray
See these people dey try and see me
Every time dem dey disturb me
Thank you for saying things about me
Oh my God Chineke me
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
I stand gidigba like olumo rock
A ***
I cry like Jonathan Goodluck
Who be that wey won stop my wedlock
Leave me make I stay on my own lane
Leave me make I sit-down on top my throne
Leave me make I chop ****
No boy’s gonna throw me down
Anything wey you like make you yan
Me and my crew we get our plan
Your word like sinking sand
Omo make you try to be a man
An eye for an eye and a tooth for a tooth
******
Scatter anything wey you do
I go do back to you
Make you understand say im a legend
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
At least im Mr somebody
This somebody wey know somebody
That somebody wey know somebody
This somebody know so many body body
Im feeling like Scooby do
*** me who are you
My name is ringing bell if you dont like it go to hell
Anything I do, no be your concern
****
I get my won pattern
Darkness I won my lantern
You cannot touch me
Cus I be God blessing
See see see, my life e don be be be
For my life no more stress
That’s why I can now settle for less
See we don kpolongo
People start to dey jogodo
My life e don better oh
God e don answer my prayers
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Musically na me be the don
Who born you to take my stardom
Fight back feeling like Jackie chan
That’s why they call me a million
Oy, who born the monkey
*** who born the zombie
Who born the ***
Allenian, 2 Solo
Packed like a militant if you don’t know
This na the time to dye make my dough
No ** can stop my flow
Eh who born the monkey
Eh who born the zombie
Eh who born the born the
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Who born you
Who born you
Who born you
Who born you
Na my mama born me
Who born you
Na she born me eh eh
Outro