![Eshe](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/02/rBEeNFf82j6Af9j-AACzWuv1ixY166.jpg)
Eshe Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2014
Lyrics
Oluwa
Eshe
I thank you
Baba
Nobody believe in me
Back then nobody believe in me
Now dem see me
The boy blow with out boko
Some people say I win lotto
Dem use to call me a bingo
Poverty use me dance disco
Right now Jehova burn dem
My life is very good now
God's blessings is upon me now
And my family happy now
Everyday ahii (ohh)
I thank u baba oh oh oh
Cus I will never let u go oh oh oh
I will never let u go oh
Yaga
Everyday
I thank u baba oh oh oh
Cus I will never let u go oh
U have never let me down down
Oh yeah
For the place I dey today (follow me thank am)
I pray (follow me thank am)
For the level wey I dey (follow me thank am)
I say (follow me thank am)
God gimme peace (follow me thank am)
Many things eye don see (follow me thank am)
Right now am happy (follow me thank am)
For the house that am living (thank am)
The level I dey, me am loving it
Jehovah Nisi is doing it
Back then nobody wan loving it
Right now the people loving it
Ah ah na na na na
I no no no no no
Oluwa nya nya nya nya
I thank you my papa
Everyday
I thank u baba oh oh oh
Cus I will never let you go
You have always for me
Everyday ehn ehn
I thank u papa oh oh oh
I will never let u go
U are always there for me oh (for me)
You give me peace
You give me hope
You give me love
You shower me, you bless me so
I thank u lord for everything
Wey u do for me ooh
You give me house
You give me good life
I get fine daughter and I get good health
Oh no no noooo
Lord I praise you
Everyday, God I am thanking it
See right now the blessings I am getting it
Back then they tell me am faking it
Right now nobody comparing it
Ah na na na na
Oh no no no no
(Instrumentals)