![Love (My Baby)](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/02/rBEeNFf82j6Af9j-AACzWuv1ixY166.jpg)
Love (My Baby) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2014
Lyrics
Intro
She get class oh
She’s too fine oh
Shes hardworking oh
The girl she no dey carry face oh
She’s too humble
She no dey talk back at me oh
She sabi cook oh
And she get respect for my friends oh
I say if una see my baby eh
Thank her for me oh
If you see my baby eh eh
Greet am for me oh
Honey, honey, honey eh eh
Lovey lovey lovey eh eh
Honey honey eh eh
Love oh, love oh
Ah
See
She sabi smile oh
She sabi dress oh
She sabi plan oh
And she get the fear of God oh
She’s organized oh
She good for bed oh
Every night and day
She dey always dey make me happy eh
I say if una see my baby eh
Thank her for me oh
God go bless my baby eh eh
And me oh
Honey, honey, honey eh eh
Lovey lovey lovey eh eh
Honey honey eh eh
Love oh, love oh
Baby
Chineke gana gozi gi
Everyday ill be looking for your way
Everyday, ill be *** eh
Every time I look at myself, I am lucky eh
Every time I dey bless God for you
And you come my way
Everyday, I am loving you everyday
Everyday, girl im wanting you everyday
Everyday, I dey thank God as you dey come my way
Everyday I happy say na you dey by my side
I say kenere nwunyem
Nwanne kenerem nwunyem
Asigi kenere nwunyem
Oh oh ***
Kenere nwunyem
Oh oh kenerem nwunyem
Asigi kenere nwunyem
My people kenerem nwunyem
Olololololo
Anywhere you go my baby girl I go follow you go
Anywhere you go baby
I love you well my honey
Sugar sugar sweetie and im ***
I say if una see my baby eh
Thank her for me oh
God go bless my baby eh eh
And me oh
***ventures
Don’t vench other venture
Thank her for me oh
God go bless my baby eh eh
And me oh
I dey smile eh
I no dey think eh
Im happy
The way you make me dey feel eh