![Yankulu Ya (Dem Mama Remix)](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/02/rBEeM1f82teAO_ajAACgWfIFsJg781.jpg)
Yankulu Ya (Dem Mama Remix) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2008
Lyrics
Egberi papa one of Bayelsa
Everybody, everybody, everybody say (2x)
Oh oh oh, eh eh eh
Mama yankulu ya kulu yankulu yankulu ya (2x)
Brother yankulu ya kulu yankulu yankulu ya
Who kill idem mama eh eh
Dem don kill idem mama eh eh
Who kill idem mama eh eh
I say dem don kill idem mama eh eh
The way we dey today my brother
We got to the love one another eh
Make una use una head before we go start to kill our self eh
E dey pain me gaga eh
Make una use una head eh
E dey pain me well well eh
Nigerian people I won dey chai
When Calabar to dey marry Yoruba
Na so e supposed to dey be eh
When Bayelsa go dye love Hausa
Na so e supposed to dey be eh
Na you be my pillowey pillowey
Na you be my ****
Make una use una head, una head
Nigerian people
Mama yankulu ya kulu yankulu yankulu ya (2x)
Papa yankulu ya kulu yankulu yankulu ya
Who kill idem mama eh eh
Dem don kill idem mama eh eh
Who kill dem mama eh eh
I say dem don kill idem mama eh eh
Oh oh oh oh (2x)
Timaya timaya don come again
The way e be today my brother
We got to dey love one another eh
The way we be today my brother
We got to dey show love each other eh
We no need kidnapping eh
I don tell una finish eh
We no need to dey mighty eh
Make una use una head ye
Yulukuma yulukuma fulukuma yulukuma
E dey pain me gaga eh
Yulukuma yulukuma fulukuma yulukuma
E dey pain me well well eh
Na you be my pillowey pillowey
Na you be my ****
Make una use una head, una head
Nigerian people
My mama yankulu ya kulu yankulu yankulu ya
Yankulu ya kulu yankulu yankulu ya
yankulu ya ku yayakuya yankulu yankulu ya
Everybody de mama eh eh
Who kill idem mama eh eh
I say dem don kill idem mama eh eh
Who kill dem mama eh eh
Oh oh oh oh
Eh eh eh eh
Whether you be governor make you do your work eh
Whether you be president make una work well oh
Whether you be police my brother
Make you dey stop to dye thief eh
Stop to dey collect bribe eh
Make una use una head eh
Make una stop to dey kill
My brother, my people make una wise iyo
Whether you be Calabar abi you be Yoruba eh
Na you be edo my people make una learn to love eh
We no dey plenty for this world
Na say we all na one eh
Make una use una head eh
Make una stop to dye thief iyeh
Make una stop to dey fight iyeh
My people make una wise eh
Yulukuma yulukuma fulukuma yulukuma
E dey pain me gaga eh
Yulukuma yulukuma fulukuma yulukuma
E dey pain me well well eh
Na you be my pillowey pillowey eh eh
Everybody now, one love men
It’s a true story
Learn to love yourself wah