Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Judas oh ah

You be judas oh ah

If you see me finish oh ah

Na money cause am oh ah


Judas oh ah

Say you be judas oh ah

If you see me finish oh ah

If you see me finish oooooh

Vectraz


E get this kind of girl wey me dey eye like that

She say she no like boys wey just dey like that

I ask her which kind boys

She say boys like me

Boys wey no get money


grrbem say


But i tell her make she calm down

Say i get power for my trouser

But she say make no i make mouth

Say e no get wetin she never see


She say bobo

Its a normal thing

That thing wey you want

Is for somebody


She say bobo

Its a normal thing

You no get money

But you wan chop good thing


She go know say i be somebody somebody

She go know say i be somebody somebody

She go know say i be somebody somebody

She go know say i be somebody somebody


Judas oh ah

You be judas oh ah

If you see me finish oh ah

Na money cause am oh ah


Judas oh ah

Say you be judas oh ah

If you see me finish oh ah

Na money cause am oh ah


Oh mama ma lo fi mi shey ere

Je ka jo wale

make i show you say emi o kere

You say you gat a man

But ko de kan aye

Na this your market i wan price

But you say i kere


But if i finish with you

I swear to God you go come again

Oloun

And when im done with you

You go baptize you go born again


wah yarinha

E get as e dey do me

Something must to kill a man

And me don later tell you say na you go kill me now

Omo why you dey do like this na

Wole na


But if i finish with you

I swear to God you go come again

Oloun

And when im done with you

You go baptize you go born again


She go know say i be somebody somebody

She go know say i be somebody somebody

She go know say i be somebody somebody

She go know say i be somebody somebody


Judas oh ah

You be judas oh ah

If you see me finish oh ah

Na money cause am oh ah


Judas oh ah

Say you be judas oh ah

If you see me finish oh ah

Na money cause am oh ah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status