Our father ft. Olamzzy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Oooo
Oooo
Olamzzy
Vectraz
I've been lost and found
I been dey drink anything I see
I been dey find my way
But I no see weting fit my scene
Even my father taught
Make you no taste because you wan see
All of my enemies
Dem been dey pray make my hustle fail
Our father
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa
Our father
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa
Na you dey see my hustle (Oh weh)
Na you dey see my Bubble (Oh weh)
In all the night wey I no sleep o (Oh weh)
Na you dey watch my hustle (Oh weh)
Na you dey see my hustle o (Oh weh)
Na you dey watch my Bubble o (Oh weh)
In every night wey I no sleep o (Oh weh)
Na you dey See my hustle (Oh weh)
Father bless me
You make my family dey happy
Remember say you picked me from trenches
Na only you be the one to help me God
Rise your boy make I no jogor hmm
It's been a long way
Wey me I don dey face my fears
Baba me I no relent
Gbemi debe se
Jowo ma je kin le ile
Cause enemies no make me last (Ahh ohhh)
dem take my matter personal
dem no wan make I pass them Shaa
But na only jah Jehova fit make me go far
Viral the boy no need Visa (Ahhhh ohhh)
So take it and I recieve it
Make your blessings keep on following me
Our father you do good o
The kind of grace I see
Baba you toomuch o
Our father
Ibo loju rewa eee (Ani ebo loju rewa)
Ibo loju rewa eee (Ani ebo loju rewa)
Ibo loju rewa
Our father
Ibo loju rewa eee (Ani ebo loju rewa)
Ibo loju rewa eee (Ani ebo loju rewa)
Ibo loju rewa
(Baba ni bo loju rewa)
Na you dey see my hustle (Oh weh)
Na you dey see my Bubble (Oh weh)
In all the night wey I no sleep o (Oh weh)
Na you dey watch my hustle (Oh weh)
Na you dey see my hustle o (Oh weh)
Na you dey watch my Bubble o (Oh weh)
In every night wey I no sleep o (Oh weh)
Na you dey See my hustle
Our father
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa
Our father
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa eee
Ibo loju rewa
Vectraz