Kilokanmi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
But if dem talk I go listen o
Vectraz
As I Dey live my life
Kilo kilo Kilokanmi oo
Make you Dey live your life
Kilo kilo kilo Kilokanmi o
I no Dey cross my lane
Kilo kilo Kilokanmi oo
Dey your own make i Dey my own
Kilokanmi oo
As you come this life all alone
You go leave this life all alone
As you come this life all alone
You go leave this life all alone
Person wey Dey mind hin own
No Dey look another man face o
You wey Dey carry your own
No Dey carry another man case o
(Jor jor)
Na money wey no Dey na hin make
A brother man craze o (I don Dey craze o)
Everybody sin
Everybody follow temptation
I no Dey like to Dey talk
Ehhhhhh
But the matter too long
Ehhhhhh
Everybody wan know as e Dey go
As e Dey go ooo
I swear the matter too long
Ehhhhhh
As I Dey live my life
Kilo kilo Kilokanmi oo
Make you Dey live your life
Kilo kilo kilo Kilokanmi o
I no Dey cross my lane
Kilo kilo Kilokanmi oo
Dey your own make i Dey my own
Kilokanmi oo
As you come this life all alone
You go leave this life all alone
As you come this life all alone
You go leave this life all alone
People come people go
E no change my lifestyle o
E no get where e touch
E no touch me financially
Say I no Dey follow any other man
Do trash
Anything I do
e get reason
e get why
Omode olowo
Eni ti olowo
Me no Dey do no competition with Okoro
You see Anywhere I go
They wan Dey know as e Dey go
So I carry them Dey go
Where dem no fitto know
Omode olowo
Eni ti olowo
Me no Dey do no competition with Okoro
As you come this life all alone
You go leave this life all alone
As you come this life all alone
You go leave this life all alone
Wo Madira o
Madira shogbo
Iku pa eh