QUEEN BALTHAZAR Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
Dem say dem know am
Yaah
But me no believe am
Yeeeh
Dem say dem know am
Grrbambam
But me no believe am
Dem say dem know am
But me no believe am
Vectraz
Dem say dem know am
But me no believe am
Who dey check am
Say my baby no get couterfeit
They cannot fit
Nobody fit ever take your place
Cause na you dey my heart
Many people
Wey don warn me say
That baby you like na area cake o
Owoh owoh
Wan sope
Wan ti je indomie tan
Indomie tan baby
Ta lo je indomie tan
Indomie tan baby
Wan ti je indomie tan
Indomie tan baby
Ta lo je indomie tan
Indomie tan baby
Many people tell me open your eyes
And you'll surely see
Say that baby is the ruler of the street
If balthazar had a throne
Then she will surely be the only queen
This is a story
For who go listen
It's a story from the streets
Owoh owoh
Wan sope
Wan ti je indomie tan
Indomie tan baby
Ta lo je indomie tan
Indomie tan baby
Wan ti je indomie tan
Indomie tan baby
Ta lo je indomie tan
Indomie tan baby
Dem say dem know am
But me no believe am
Dem say dem know am
But me no believe am
Dem say dem know am
But me no believe am
Dem say dem know am
But me no believe am
I'm next to the riddim and blues
As i cultivate the dao of music