Adurah ft. Ruhdee Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Wo wo wo wo wo wo wo ah
Sebere Dan Dan Dan
Dan Dan Dan
Vectraz
O weeee
Omo my eyes don full
Omo my eyes don full
Say many things my eyes don see
Say many things my eyes don see
Omo my mouth is sealed
Omo my mouth is sealed oh oh
Say many things I no fit talk
Say many things I no fit talk
Say man be hustling everyday
Be working everyday
Even if the weather looks like it's raining heavy pain
I'm paving me a way
Through many sorrow days
Got me picking my bones
To eat a better treat ye yeah
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Oho o o
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Hmm
Ye oluwa eh (make you dey hear my prayers )
Ye oluwa eh
ye oluwa eh eh (see weting man dey face)
Ooo hmm
Ye oluwa eh (make you dey hear my prayers)
Ye oluwa eh
Ye oluwa eh eh (see weting man dey face)
I say Ah just dey pray
cus pesin wey ah no no sef dey do me.
Buh me dey strive To be somebody
Buh everything dem do na to kunfu mi( dey wan fight me)
As per normal pesin wey i be
Ah no dey do oversabi
Normally i dey run my p
Na jah just dey clear my things
Clear my things
Omo my eye don see (my eyes don see)
My ears don full (full)
The day e go happen for their face
E go be like april fool
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Oho o o
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Baba Gbo adurah mi
Hmm
Ye oluwa eh (make you dey hear my prayers )
Ye oluwa eh
ye oluwa eh eh (see weting man dey face)
Ooo hmm
Ye oluwa eh (make you dey hear my prayers)
Ye oluwa eh
Ye oluwa eh eh (see weting man dey face)
Mama tell me say
No go look their face
Cause when the money dey
People go dey
Mama tell me say
Nobody go dey
When money no dey
People dey craze
Vectraz