Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hey yo

This the remake, right?

Okay, let's get it


I gat it, I gat it

I gat it, I gat it


I gat the money on my mind all the time

Mama dey call every time

Bitches been calling my line


I gat the money on my mind all the time

Mama dey call every time

Bitches been calling my line

Walaii


Debit alert

Debit alert

Debit alert wey pass credit alert

Credit alert


Debit alert

Debit alert

Debit alert wey pass credit alert

Credit alert


In my zone, do not disturb

Modafucker don dey call

Selling gala na their work

To get money no be luck

Make we spend another go come

Na why everyday I dey ball

After money don finish, tell me na who I go call

Don't call my line

Don't call my line again o

Vanessa don dey online again o

Na 2K she want again

Woni koba e joor don't spoil my life

Oh my God see wetin she carry

Debit alert for her body

Receiving debit alert messages

I don tire


I gat the money on my mind all the time

Mama dey call every time

Bitches been calling my line


I gat the money on my mind all the time

Mama dey call every time

Bitches been calling my line, walaii


Debit alert

Debit alert

Debit alert wey pass credit alert

Credit alert


Debit alert

Debit alert

Debit alert wey pass credit alert

Credit alert


Ibo loti jawo, ibe ibe ibe mofe wa o

Tiba ro'wosin moma ri omoge elewa o

I swear na debit alert if I step one foot out of my house

I swaer na debit alert if I say make I reply that text


Wetin dey cause debit (Taxing)

More debit (Family)

Goddamit

I pray for more credit (I pray for more)

Wetin dey cause debit (Taxing)

More debit (Family)

Goddamit

I pray for more more more more credit


I gat the money on my mind all the time

Mama dey call every time

Bitches been calling my line


I gat the money on my mind all the time

Mama dey call every time

Bitches been calling my line

Walaii


Debit alert

Debit alert

Debit alert don pass credit alert

Credit alert


Debit alert

Debit alert

Debit alert wey pass credit alert

Credit alert

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status