Padi Mi (My Friend) Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2022
Lyrics
Padi mi
Padi mi
Padi mi, mafor
Padi mi
Padi mi
Stay strong
Stay strong
Malo mu baygon because of frustration
Are you a rich man
My riches is life
Wofe mo boshey lo but koleye wan
Ikan tenu baso sha loma gbo
If nobi god wey be your father
It could be worst, so give thanks to jah jehovah
Na everybody wey dey para
You know fit trust your brother, no more
There's no love it's so cold
Everybody dey for himself
Kini ka shey
Kini ka shey
Kini ka shey
Joor, kini ka shey
When the government no dey help
Kini ka shey
Kini ka shey
Kini ka shey
Joor, kini ka shey
Padi mi
Padi mi, mafor
Joor mafor, joor mafo
Padi mi
Padi mi, stay strong
Stay strong
I no be jesus
I no be your savior
Me sef need favor
I no be jesus
I no be your savior
Me sef need favor
Favor, lord save us
Keep, keep, keep, keep
Keep your hope alive