Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

I know dey no go believe me, today

But when e sup dem go believe

That's too late


I know dey no go believe me, today

But when e sup dem go believe

That's too late

That's too late


Everyday, everyday I'm going for the pay

And everyday it's hard to get the pay

That's the life we live


Wetin be peace

Many boys dem don kpai yan for street

All because of say dem no dey gree

Shey violence dey sweet


I wanna win

Through the struggle oh lord I know I have sin

In the jungle you are forced to go commit

As I ask for forgiveness I dey ask for blessings


Looking in the mirror, like wetin go sup

Wetin go happen

Today na today, I have to prove them wrong

Na why I sing this song to ginger myself


I know dey no go believe me, today

But when e sup dem go believe

That's too late

That's too late


I know dey no go believe me, today

But when e sup dem go believe

But that's too late

That's too late, late


Wait a minute, let me really tell you what the story is about

Blowing in my city, gat to be rich or you go to baba

Pay the price you got to pay kor de sey e ko Jina dada

Gbori wor industry kowan laya ja ko fun wan para


Fe je operate, toba corporate kor relocate

Bi buhari fun wan ni change

Where the men dey for the worst days

When e be say I go fast for 41 days


They never believe but God did

Provide cheez for the poor kid

Doing these for my godkids

Stay jiggy mowa cocky

Hard work never lucky

Original no refurbished, stay grinding 24 six

Okpolokpo bi ti tortoise the wicked no go know peace


Ala walahi mo for fun awan mofos

Iyalaya anybody emi one man mopol

Got the glock in my ceiling for anyone wey dey choko

All my goons on deck idi say boko


Oyawan lenu bo shen ya ni photo

I'm just a son of a hawker in the ghetto

Everybody dey avoid am like pot holes

Nisin mo gbe wan trabaye biti colos


I know

I know

I know

I know

I know

I know

I know

I know

I know


Hm, I know

Hm, I know

Hm, I know

Hm, I know

I know, I know

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status