Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Small

Ghetto

Boy

Bhadboi zee

Oshamo


I put my grind on God

My mama she dey on God

Wetin go be e go be of course

Cos na only me wey dey carry my cross


Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God


She say she want to follow me go go

But me I tell her say owo ni koko

Money must be made Iyen lo shey koko

Money must be made Iyen lo shey koko


She say she want to follow me go go

But me I tell her say owo ni koko

Money must be made Iyen lo shey koko

Money must be made Iyen lo shey koko


I'm all about the money, baby gal am sorry

Without this money, my life ain't funny

Don't let them tell you say love no be money

All them stories aje, ironi

Yeh, I call on holy mary magdalene Iya jesu

I no wan suffer for life, oluwa ma jeka'ra su

Mofe jaiye five star

Everyday lifestyle

Life like a gangsta

But jah na my father

Aiye lori beach, island

Wole pelu bitch to bad, rihanna

Tori e moshe tepa mo'se

Mo tepa mo'se

Mo tepa mo'se o oh oh

Mofe ra ile, e lo loje

E lo loje

E lo loje o oh oh


Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God


So have be steady chasing for the bag

And I pray God make my money large

Cause if I no get them go use me laugh

Left the trenches and never going back


No one is coming to save you

As you dey work make you try to dey pray too

Sapa is real omo no be april fool

Sapa is real omo no be april fool yeah


School of hardnock why we never graduating

Boys on God only the bag dey motivate me

So I smoke up steady I've been meditating

Stick to the grind everyday am dedicating


I put my grind on God ( on God)

My mama she dey on God

Wetin go be e go be of course

Cos na only me wey dey carry my cross


Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God

Small bag, big bag on God


She say she want to follow me go go

But me I tell her say owo ni koko

Money must be made Iyen lo shey koko

Money must be made Iyen lo shey koko


She say she want to follow me go go

But me I tell her say owo ni koko

Money must be made Iyen lo shey koko

Money must be made Iyen lo shey koko


Hmmm

Small bag on God

Big bag on God

Anytime wey I dey down

234 I put baba God on Call


Awww

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status