![Deep Minds](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/28/a1f6414541bc49a2b9b4853a1039dc55_464_464.jpg)
Deep Minds Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2022
Lyrics
It's okay
It's okay
It's o it's o okay
It's okay, it's gonna be alright
Alright!
Nobody like to hear truth, no relationship dey truthful
Oju aiye le everybody nshey, even you too
Some of them go blessing you, still even flex
Some no wan bless you, them only like to flex
Some go encourage you, those na the real ones
Some go go your back, depreciate your real worth
Stay true to yourself, na only you be real one
You only see yourself when you look at the mirror
And the holy spirit when you are spiritually inclined
Dem say he dey use juju, na only God dey him mind
Cause he get free mind, too many demands
If I want all the women, I can make them be mine
That is not a true line, my wife go say I don take seaman
Wetin dem dey use see man, nobi wetin he be for real, man
If you no fit comprehend, we no suppose to dey sit, man
That mean say we no dey the same world, we're fucking different
Na everyday I dey puff, he con be like say I don lost
Some go be like see this boy na everyday he dey burn
I know it could be worst so glory be to God
Nobi everything man dey talk, even if he wants
Bros dey there dey love, another man don dey fuck
This life e no fit balance just like nigeria ecos
I wonder who go dey when kasala don burst
I wonder which woman go want banana wey no strong
Word!
This is
Not a dream
This is
Realer than it seems
So keep
Your eyes wide
Opened