Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Una always dey underrate me o

But everywhere good

My brother my friend

On top Wetin you dey find

You suppose dey flex dey vibe Cus nothing dey this life

You want to impress Depression Dey kill person Oya drink water and

Jaiye with no stress

So whenever you feeling down be your ginger

Kodeni sewu Koni sija

Shebi no food lofa ulcer

Oju toti rokun toti rosa

Life wey we dey so na teacher

Shey you dey see say

Poor just dey poor

And the rich getting richer

As I no fit kill myself I pour plenty shayo for liver

Everyday na Holiday Omo olodun yera wo

I say

Just like yesterday Like paso I wonder o

Abeg give me all my money Plenty dollar dollar o

Me no fit let my people go I dey vex pass pharaoh

Oh see I understand them go talk


But their opinion e no matter

Them go whyne you

But no panic

Shebi na him sing song wey him no blow And it's okay if you don't feel okay

We be human beings with emotions Eeyah

Ewo omolomo

Ewo omolomo

Wonfe pa omo ologo

So whenever you feeling down be your ginger

Kodeni sewu Koni sija

Shebi no food lofa ulcer

Oju toti rokun toti rosa

Life wey we dey so na teacher

Shey you dey see say

Poor just dey poor

And the rich getting richer

As I no fit kill myself I pour plenty shayo for liver

Everyday na Holiday Omo olodun yera wo

Just like yesterday Like paso I wonder o

Abeg give me all my money Plenty dollar dollar o

Me no fit let my people go I dey vex pass pharaoh

So whenever you feeling down be your ginger

Kodeni sewu Koni sija

Shebi no food lofa ulcer


Oju toti rokun toti rosa

Life wey we dey so na teacher

Shey you dey see say

Poor just dey poor

And the rich getting richer

As I no fit kill myself I pour plenty shayo for liver

Everyday na Holiday Omo olodun yera wo

Just like yesterday Like paso I wonder o

Abeg give me all my money Plenty dollar dollar o

Me no fit let my people go I dey vex pass pharaoh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status