Red Eyes Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Mehn I've been down for a minute but I'm good now
I been dey think say I no fit do pass I dey do now but now I fit do pass I dey do now I know.
Because I'm not a loser
I'm a winner ah ah ah
Ahh ah eh.
Eni bafe mobo loma se bi obo
Shey you know bobo
Everybody get cockroach for him own cupboard
You dey form boss I dey thank God say your one kobo no touch my hand
And if e reach like that I go call God
Ahn ahh ah
Cus if na green I go
If na yellow I go
Even if na red I go
Shey you see my red eye o
It's turning on e own
It's ringing in my head I know
If na green I go
If na yellow I go
Even if na red I go
Shey you see my red eye o
It's turning on e own
It's ringing in my head I know.
Na who no go let me go I wan see
Wey I no dey hear anything
Cus even if I strong I weak or even I wan sick o
Hustle gat me working on a Sunday
Aro kutu kutu Monday motu it jade
Wetin I dey fiiiiiiiiiind yea.
Eni bafe mobo loma se bi obo
Shey you know bobo
Everybody get cockroach for him own cupboard
You dey form boss I dey thank God say your one kobo no touch my hand
And if e reach like that I go call God
Ahn ahh ah
Cus if na green I go
If na yellow I go
Even if na red I go
Shey you see my red eye o
It's turning on e own
It's ringing in my head I know
If na green I go
If na yellow I go
Even if na red I go
Shey you see my red eye o
It's turning on e own
It's ringing in my head I know.