My Mind Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
My Mind - T Hadex
...
Eh ah
Shebi na you promise ,Baba when you go fulfill am.
He don Dey tey and I Dey feel am for body
Abi Shey no be you again ni
Kind of questions I been asking myself like
Bro no pressure but he Dey tension me cos na
all of my family wan flex on me.
As the first born shoye
You con Dey vex for me ,shey me that have been thinking all night long.
Ano dey reason 1 or 2 again I dey on 4 now.
Still nobody check on me bra
Why you come dey vex for me oooh ahhh
Because I’m loosin my mind trynna find my peace
Na why some time I be ghosting but some still Dey play dem be jonzing,
But oti loro mi ni won ma Josi ah ah.
And shebi na you talk say my pikin if you chop your Gala finish I go buy you Pepsi.
Say make ano smoke poly drinki Chelsea say he go make me Ballu Gimme boot gimme jersey ah ah
And so maje karaye lo ridi mi Baba
Kan ma lo ja ba lemi Lara
Eiye adaba ti n fo loke
Ode Jowo wa ba lemi
Cos I’m loosing my mind trynna find my peace
Na why some time I be ghosting but some still Dey play dem be jonzing
But oti loro mi ni won ma josi ah ah
Cos am loosing my mind trynna find my peace
Na why sometimes I be ghosting
But some still Dey play dem be jonzing
But o ti loro mi ni won ma josi ah ah
I no Dey do pass my self na who see me ,me I see.
Aye n reti eleya nibo na fi toluwa si ah ah
See whining.
Between me and you
You know till the day I die I been still grinding
But plenty things dey worry me
Dem say alakori ni, But ano get time o na my face fine o
Dem wan still my shine o
Wetin be my crime o
But I tell their fada fada likey phyno - phyno
Cause I’m loosing my mind trynna find my peace
Na why sometimes I been ghosting
Some still Dey play dem be jonzing
But oti loro mi ni won ma josi ah ah
And shebi na you talk say my pikin if you chop your gala finish I go buy you Pepsi
Say make ano smoke poly drinki Chelsea
Say he go make me Ballu ,Gimme Boot gimme jersey ah ah
And so maje karaye lo ridi mi Baba kan ma lo Ja ba lemi
Eiye adaba tin fo loke
Ode jowo wa ba lemi
Cause am loosing my mind trynna find my peace
Na why sometimes I be ghosting
But some still Dey play dem be jonzing
But oti loro mi ni won ma josi ah ah
Cos am loosing my mind trynna find my peace Na why sometimes I be ghosting
But some still Dey play dem be jonzing
But oti loro mi ni won ma josi ah ah
Lyrics By Emmydot the Gaga❤️