My Lane Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka lasan ni
Plenty peeps be confronting yeah
I Dey my lane you don't need to file me out
Plenty people confront me yeah
They try to comot me for my lane dem dey try to file me out
I wish you know wetin I Dey reason on my own on my lane
Oh no nobody can fit relate Omah lay
Woke up with tears in my eyes
Dreams be running
Yeah I steady do the chasing
Shebi you don file tell me what the case is
No love only ugly faces
So I say no mind them
Na when you get the money you go dey bear odogwu
Odogwu kill you there
Temilade Michael ehn na me dey there
Don't act like you care cause I know you don't
Them just wan show T Hadex which day you go
blow
Now I no dey think straight
If I go see space even if e finish I go lick plate
What you see might be deceiving my n**ga
And you sef you fit be the one
Those wey suppose help us now don dey buga
Olorun lon so security won
But I beat up my chest on top so many many downgrade
In my own opinion I'm the best
it's your choice to feel less or higher than the rest
Nevertheless
Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka
Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka lasan ni o
Plenty peeps be confronting yeah
I Dey my lane you don't need to file me out
Plenty people confront me yeah
They try to comot me for my lane dem dey try to file me out