Obrigado Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Obrigado - T Hadex
...
(INTRO)
T hadex eh eh eh
Haaa
I thank God,my friends my family my fans and to my foes too yeh
This love huhhh
This love
this love wey you Dey show me
Dey do me like say they don sabi me ohh ah
Some say I Dey music like a professional
Say I Dey tension their papa
Amò kon shé èjò mi rara
Say I Dey shine like star wey I be
Say no too bad energy
This kind lifestyle make them wanna be like me but kole da bi oo
No be me,no be me
I be who wan talk say I be
When I no talk say me I too sabi ohh eehh
So we thank the lord stand the money up
Put it in the money bag oo
We Dey waka no bulletproof and we don’t need no body guard oo
Say obrigado obrigado obrigado obrigado
Who I for Dey show my gratitude to
tell me if e no be God oo x2
Then my last conversation with baba
Make e save me from sapa
All of them boys,like e poli
Sapa yii ti fe