![Hallelujah](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/05/1C/rBEeMlf89PiAZ3IgAAC2eJ0NcGA635.jpg)
Hallelujah Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2015
Lyrics
Hallelujah - Timaya
...
Hey......
ha-na-la-la-la-la
ehba
hey-y
lega
Ha-ha-ha-ha-a halleluyah
Ha-ha-ha halleluyah
Ha-ha-ha-ha-aa halleluyah le-eh-eh
Ha-ha-ha-halleluyah
Everybody say
Halleluyah, amen halleluyah
Everybody say
Halleluyah, amen halleluyah
Almighty father
Me I love to sing Your priase
The people dema try to put me down Oh,
Oh ma God you are lift me up again
Almighty father
Oh my life I can't complain o
Some of them are look me them Pretend oh
But in their mind them no wish me Well oh
If no be God oh
Dem for don push Me comot o
Ma own for don caput oh
And my load for dey domot oh (Everybody)
Ha-ha-ha-ha-a halleluyah
Ha-ha-ha halleluyah
Ha-ha-ha-ha-a halleluyah he-eh-eh
Ha-ha-ha-halleluyah
Everybody say
Halleluyah, amen halleluyah
eh-ahi
Halleluyah, amen halleluyah
I dey pray make e better for everyone Oh (one oh)
Better for you and I oh (I oh)
Better for all my friends oh (friends oh)
Make you join me happy
Ma brother when you try to help oh
This same people them go want to Push you down oh
The people them go want to make you frown oh,
For no reason me I swear I can't explain oh
Hey, if no be God oh
Them for don Push me comot oh
My own for don caput oh
My load for dey domot oh (Kpogo)
Ha-ha-ha-aa (hey)
hey-hey-hey-ee
Ha-ha-ha-halleluyah
Ha-ha-ha-ha-a halleluyah, eh-ahi
Ha-ha-ha halleluyah
Halleluyah, amen halleluyah
Everybody say
Halleluyah, amen halleluyah
lega..... lega.....
I'm shining right now Men
Smiles
Happy
That's what's up
(Brain on the mix)
I still can't believe it men
Hey
Lega
hun
ah-aa