Born To Win Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Oh na na na eh ah
Raa
Aduraboi Pon this one oh
Uh yeh yeh
Taking many risk me I no fear
I no say God dey my side
Fuck your feelings me I no send
Na your own time me I get my time
Mama say I'm born to win
Make I no depend on no man
Success gat to cuddle me
Poverty I hate you from my mind
Woni kin duro mo duro
Woni kin sare mo sare
Momo pe MoMA Kori lowo
Na the life choose nigba moti daye
I'm born to win
Mama say I'm to win
Cus I don tay for the game no be today
I gatt many flows on ground mio wa sere
Am all about the dough mio de kin fowo sere
Omo to sise gbowo loman jaye
Gatt the vibe you know I gat the melody
I dey do my thing sending nobody
For my family make I be the first
Baba you see say I dey try my best
I no go sleep and I no go rest
Odigba taye batogbomi se
Standing on my ten toes vibing make I blow
Where I come from omo shey you won know oooh
Taking many risk me I no fear
I no say God dey my side
Fuck your feelings me I no send
Na your own time me I get my time
Mama say I'm born to win
Make I no depend on no man
Success gat to cuddle me
Poverty I hate you from my mind
Woni kin duro mo duro
Woni kin sare mo sare
Momo pe MoMA Kori lowo
Na the life choose nigba moti daye
I'm born to win
Mama say I'm to win
Cus I don tay for the game no be today
I gatt many flows on ground mio wa sere
Am all about the dough mio de kin fowo sere
Omo to sise gbowo loman jaye
Gatt the vibe you know I gat the melody
I dey do my thing sending nobody
For my family make I be the first
Baba you see say I dey try my best
I no go sleep and I no go rest
Odigba taye batogbomi se