Fifty Fifty Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Raa
Oh na na na eh
You already know
See me now
I'm a trench kid anything I do
I do am for my money
I too believe in my hustle
If I no win
Nobody send me
So keep distance
Mama nbe nile
She dey wait for me
Kin kore wale
I dey grind everyday for the money and fame
I keep am 100 cuz ola mi a de
I don block my ear
Mio gbo nkan tan so
Wetin I won do moti banu so
Aiye o feni foro wonma daju gan
...
Them go wish you well be like say them cool
But if you start to win
Wonma Fe ko ku
As I dey run my race
Make my dream come true
You go feel my pain
If you dey my shoe
I no dey hear Dem say Dem say eh
Wetin Dem say
I go reach the top like play like play eh
Moma debe e
I still dey pray make e be for me eh
Make I see pay day
Fifty Fifty I dey play my game eh
Omo no seke
Won lemi won le bami
Agbara won o le kami
Foju awon ota mi
Lagbara baba sati
Omo no seke
Oju Tiri shege
Hallelujah meje
Oluwa gbemileke
See me now
I'm a trench kid anything I do
I do am for my money
I too believe in my hustle
If I no win
Nobody send me
So keep distance
Mama nbe nile
She dey wait for me
Kin kore wale
I dey grind everyday for the money and fame
I keep am 100 cuz ola mi a de
I don block my ear
Mio gbo nkan tan so
Wetin I won do moti banu so
Aiye o feni foro wonma daju gan
...
Them go wish you well be like say them cool
But if you start to win
Wonma Fe ko ku
As I dey run my race
Make my dream come true
You go feel my pain
If you dey my shoe
I no dey hear Dem say Dem say eh
Wetin Dem say
I go reach the top like play like play eh
Moma debe e
I still dey pray make e be for me eh
Make I see pay day
Fifty Fifty I dey play my game eh
Omo no seke