God’s Time ft. Sonorous Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Uh yeee eeeh
Raa
Sonorous Kanye yeh eeh eeh
Aduraboi pon this one
Me just want to shine like a morning star
I no stand alone God be my piller
Bad energy koya wabi gba
Holy Michael oya wa loda
I no dey limit myself i dey dream big
I dey pray make my net carry big fish
Check and balance am what do you see
No dey whine me jor ma fimi si
Sometimes e dey be like say i dey mental
Wonlorin lonko pe kole ta
Woni toba ma ye o di later
My believe be say my God is greater
Awon kan fe kin jabo ni
Won fe kinma labo ni
But i tell dem say dem no reach
I tell them say them no fit
Ohun toju tiri enu kole so
Lala toroke
Shebile lon bo o
As omo ogbon me i no dey dull
Lai i no go fall
Cuz mio gbo nkan ton so
Ohun toju tiri enu kole so
Lala toroke
Shebile lon bo o
As omo ogbon me i no dey dull
Lai i no go fall
Cuz mio gbo nkan ton so
VERSE
Some people dey smile
Some people dey cry
Why some people dey use idea
Baba mimo dakun pase
Dey carry for sale put am for my head
Dem dey pray kaye mi baje
But ori mi koje oooh
Awon tajo bere ti koja mi
Emily mimo lo cover mi
Woni won fe shemi shey dandan ni mio shey o
Yahweh just dey favor me
Cuz anything He touch na final
Rise again Elijah
Nobody fit quench my fire
Man dey wait for the right time
Ohun toju tiri enu kole so
Lala toroke
Shebile lon bo o
As omo ogbon me i no dey dull
Lai i no go fall
Cuz mio gbo nkan ton so
Ohun toju tiri enu kole so
Lala toroke
Shebile lon bo o
As omo ogbon me i no dey dull
Lai i no go fall
Cuz mio gbo nkan ton so