Big Star Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
uuuuuhhhh yeeeeh
Aduraboi pon dis one
Raa
247 I dey On my grind o
I no say e go be Omo Na time o
Hope still dey as I never die o
If dem tell you say e easy omo na lie o
Omolomo larin ero
I no send dem o
I dey do my thing dey go
Ohun toju ri ni mofe so
But if I talk am Omo gongon a so o
Omo Alisa ma di alaso
No matter what they say no matter wetin them dey talk
E ma bami k'hallelujah o
When my time don come when God don pick my call
Cuz dem go feel the boy o di dandandan ah o di dandan
Pray you no go see me fall you go dey see me top Omo to ju Omo lo
I go buy new crib I go buy new cars ah iyen di dandandan
I just won happy make mama dey laugh
If you like me make you say amen
For the street o bloody
Na why I dey call on God
I be son of nobody
I dey hope when my time go come
I'm a big Star
E sure for me say I be big Star
I'm a big Star
I no dey rush I dey wait for my time
Surely I believe what is mine will be mine
Oluwa answer me make you shine up my light
K'omo tio Tomi no go use me pa
If your noodles done fast fast
E sure for me say my beans go soft last last
Poverty I go jump am pass
to get to the top I go pay that price
Cuz dem go feel the boy o di dandandan ah o di dandan
Pray you no go see me fall you go dey see me top Omo to ju Omo lo
I go buy new crib I go buy new cars ah iyen di dandandan
I just won happy make mama dey laugh
If you like me make you say amen
For the street o bloody
Na why I dey call on God
I be son of nobody
I dey hope when my time go come
I'm a big Star
E sure for me say I be big Star
I'm a big Star
I'm a big Star