Nobody ft. Reeskyleo JTM Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2021
Lyrics
Oh na na na eh
Reeskyleo JTM (Jah the merciful
As some people dey dey criticize you
Some people go dey elevate you
No be everybody wey dey go like you
Keep doing your thing dey motivate you
Cus nobody dey eh nobody dey
ko Tepa Moshe oh no holiday
No be today eh we don dey grind
Kowo lepe oh mama nbe Nile
If Dem like oh make Dem hate us
Na Dem get there palaver
Owo mo wa pa mio wa payan
I no get time for wahala
Today fit hard oh I no mind oh
Ola mi a Dara
Na God blessings me dey find oh
Rain it on me like shower
Bless me on time make e no go tay
Eru yi wuwo baba bami gbe
I based on believe and I no slack oh
As i dey hustle and I dey fast and pray
Tinba gbo gbe moma gbe
I no go dull am cus I no come play
Bad energy no go come my way
If i no get this money tell me what's my gain
Weytin I gain
I Know say I go make am eh
Mama dey pray
She tell me say
One day I go see pay day
Nobody go dey for you my brother
Make you hustle and pray for grace
Them no go wish to pass you the ladder to reach the top
Make you shine your face
Sho ma duro (sho ma duro timi)
If I no get again tin ba lulu Shoma mujo
Abi make I find my way
Nobody go dey for you
For the street say na only you
Tepa Moshe
Make you no follow Dem do April fool
As some people dey dey criticize you
Some people go dey elevate you
No be everybody wey dey go like you
Keep doing your thing dey motivate you
Cus nobody dey eh nobody dey
ko Tepa Moshe oh no holiday
No be today eh we don dey grind
Kowo lepe oh mama nbe Nile
If Dem like oh make Dem hate us
Na Dem get there palaver
Owo mo wa pa mio wa payan
I no get time for wahala
Today fit hard oh I no mind oh
Ola mi a Dara
Na God blessings me dey find oh
Rain it on me like shower