Cutlass ft. 2 Solo & Wrecoba Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2010
Lyrics
Dem mama dem mama eh
Leave me make I feel my glass
And we no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
Only ghost waka pass dem go carry cutlass
Mo ni ke leave me make I pass e no dey easy to pass
Obstacle come I go jump and pass
Only ghost waka pass dem go carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass eh
Jehovah dey by my side eh
Lai lai I no go lack my own my own don better eh
I dey pray make e last eh Jehovah dey by my side eh
Lailai I no go lack say my own my own don better
Olotu pakuta e
Purakumipurakumi pakuta e
Timaya dey here say na me be egberi one of bayelsa eh
Olotu pakuta e
Purakumipurakumi pakuta
Timaya dey here say, everybody say dem mama soldier
Some start to bone and some start to tell
Dey want to pull me down ah
You can never pull me down ah
As God don lift me high see my destiny na so e no go die
If you fight me I go fight with style ah ah
See see dem go go anybody wey no want make dem go
Fire go born anybody wey dey curse by the grace o
Leave me make I feel my glass
And we no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
Only ghost waka pass dem go carry cutlass
Mo ni ke leave me make I pass e no dey easy to pass
Obstacle come I go jump and pass
Only ghost waka pass dem go carry cutlass
Everybody say I dey carry cutlass eh
Jehovah dey by my side eh
Lai lai I no go lie my own my own don better eh
I dey pray make e last eh Jehovah dey by my side eh
Lailai I no go lack say my own my own don better
Olotu pakuta e
Purakumipurakumi pakuta e
Timaya dey here say na me be egberi one of bayelsa eh
Olotu pakuta e
Purakumipurakumi pakuta
2 solo dey here say everybody know say na me be dem mama eh
E don too fight too long dem say 2 solo no go life long
But we know mind we stay strong
We play suwe dey make our dou
See dem sit down dey critizize so
See dem sit down dey analyze o
Olofofo cant stop out flow from 2solo
Osanobua dey for my side o
If you like make you go babalawo
If you like make you no dance to my demo
My God don bless me
As I dey say me I dey kampe who be you wey one block my way
I swear to God you dey waste your time eh
My God don bless me
As I dey say me I dey kampe
My name na dj 2solo dem mama soldier
Oh eyeyey am a dem mama soldier