Ijo ft. Daddy Fresh & D Tribunal Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2005
Lyrics
Intro
Rapping
Ijo ti ya o ewa jo ijo ti ya ewa jo
Everybody na its fun time
Ijo ti ya o ewa jo ijo ti ya o ewa jo
Okay check am the vibe wey we bring
This time na the kind wey dey make the
Ladies move their behind boys dey sweat
For shirt dem bubble and shuffle as party
Dey set fall in make you no go regret for
Inside here some dey swore some dey wo
Some dey tear some dey drink ogodosoklodo
Amd some dey drink beer ehn here this na the
Gbedu of the year check out dem loud house crew
Na dem dey rock out here come one na who dey yarn
Sey we no dey party who dey chicks sey na dem mini skirt
Dem fit to put on body na body to body till like 6 in the morning
Those without ivs dey look for ways to come in tell me
Who the turn table be the party dey hot my guy
Nobody send you who you be see the way yetunde dem
Dey whyne and twist I swear I never go party wey
Be like this o de bami jo jo ijo ti ya o bami jo jo
Ijo ti ya o ewa jo
Ijo ti ya o ewa jo ijo ti ya ewa jo
Everybody na its fun time
Ijo ti ya o ewa jo ijo ti ya o ewa jo
See this shorty bring along the guys in the
Party *** with the party rock into the brick
Break it down drinking dogoyaro profilate sey
All the girls dem screaming *** start dancing
Crazily touching dem beeps dem no tire will
Be rocking till the break or dawn cos dem dine
We rock steady we done
We gat another starting you be right there
The boys no fire make unu dance make una
Chill all of you ijo ya ewa jot aye jo baton ma
Gbe e lole ma fun gbogbo nkan to ba bere
Ma fun e old skool rocking sey gbo rasma
Eyin temi mofe part time rocking full time
Rocking lele yi se egba be eyidi se ekomole
Ejudi le e gbon jigijigi e pade wa ni sale
Ijo ti ya o ewa jo ijo ti ya ewa jo
Ijo ti ya o ewa jo ijo ti ya o ewa jo
******blackface along side fresh
Its your boy azodizo hey take am easy
Take am easy ah ah na by force sey she
Go dance okay now cool down jo
See we don drink we din drink o
That’s why abi and it’s the party time
All the radio station we following this
Dance step you know you know who
You are you sabi na rastafa *** again