Do Well Well Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
Intro
Do well well mr president do well well
Things are getting tougher and the **
Is getting reader and my people dem say
What’s the matter dem say
Do well well mr governor do well well
Things no easy for we to some people
We country mr president me say welcome
Welcome mr governor me say welcome
Welcome mr senate me say welcome
Welcome chairman of local government
Me say welcome welcome welcome to
The parliament a long time wey my people
Don dey lament because no water no home o
Thr road nko that one just dey dabaru gan
Give us a change in we society no more living
In a bunch of crystality good hospital and correct
Security a good surveyor is what my people need
So me halla say
Do well well mr president do well well
Things are getting tougher and the **
Is getting reader and my people dem say
What’s the matter dem say
Do well well mr governor do well well
Things no easy for we to some people
We country sey na we the people brought
You into the office dey think wild and na we
Ne the novice me burn corruption in hopes
And you know this dey call me blackface am
A tribunal person back in the days me use to
Tell dem is a hard life wey we dey live cos of
The things wey we dey see so me I dey tell the
Politicians make dem act right because a good
Life wey we all need so
Do well well mr president do well well
Things are getting tougher and the **
Is getting reader and my people dem say
What’s the matter dem say
Do well well mr officer do well well
Things no easy for we to some people
In we country say me wish you goodluck
Yar’dua do better for we nigerians equal
Right and justices for everyone whether
You be military civilian e don tey wey we
Tell dem o tribal war no go solve problem o
People dey select let the fighting go good
Things for my people o so me halla sey
Do well well mr governor do well well mr senate
Things are getting tougher and the **
Is getting reader and my people dem say
What’s the matter dem say
Do well well mr president do well well
Things no easy for we to some people
For we country do something ye do
Something do something before your
Your time go go do something do something
Pack your people ye do something repair all
Thr road o do something good hospital good
School o good everything good health o e
Good everything for everyone and everyday
Do well well mr president do well well
Things are getting tougher and the **
Is getting reader and my people dem say
What’s the matter dem say
Do well well mr officer do well well
Things no easy for we to some people
For we country
Do well well mr president do well well
Things are getting tougher and the **
Is getting reader and my people dem say
What’s the matter dem say
Do well well mr governor do well well
Things no easy for we to some people
For we country nigeria
Do something do something ye do something
Before your time go go do something do something
No matter who you are from bottom to bottom
Stand to do right lets put our country on the
Right part let burn corruption we are say
Fire burn it fire fire hi do right welcome to
The parliament puraa do something do something
Ye puraa do something yo do something
Do something yo okay nigerians is time
To play right the green the white and the green
Right away right away right away right away
Right away right away right away right away
Right away right away right away
Dow well well **** loud house baby nono