Carry Us Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2005
Lyrics
Intro
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
Checking on my ups and downs the police o
Dem be yeye things wey dey happen for my
Country o everything I dey say believe me is
Nothing but the truth e o make you come
Join and see if na lie I dey blow one thing
One day as we travel dey come from uyo
We reach pack buy ticket ready to board
Motor we move small o small o motor spoil
For road o I just saw one joint make I enter
Make I sip sodoko dey won move o move o
My phone start to dey ring o dey start to come
To shout sey the motor no go fit to delay o
I never even off my phone o na im the excort
Come o yepa he snacth my phone he cock him
Gun he me bone o e he sey we be armed robber o
I tell am sey me no sabi hold gun we go dem
Station like 20 police o
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
One Tuesday afternoon sixth of seventh of june
I get show for museum center so I say make I go
Zoom zoom yepa oga yaf stop my motor I pass
Orile I pass mile 2 na im I reach apongbon I saw
Light for front o I say make I look o and as I look
Wetin I see I see some mopol with dem uniforms
And dem gun dem begin to dey search cars one
By one when e reach my turn the mopol say
Hold on wait your inner light your particular
Your lincense the sure wey you wear for ownership
Your mot your ecmi your insurance on the radio
And speaker wey you put in your car oya pack
Well you don smoke na your eyes can tell naso
Dem carry me go put me for cell ***citizen man
No go hear
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
Oga officer easy with me the youth of now
Adays don on insanity *** innocenty and you
Know sey am a celebrity **** police protection****
This one wey be like sey we dey see e like sey
Na ****we still dey hang for bus social amenities
E no dey for us because ****** the more and more
Wey we dey do corruption dey grow tell me
Why e be like so whether na kai kai abi na yanki
We dey go check it out
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
Naso dem take me carry us go prison o
Before we know dem tell me make we
Enter for the back of the motor we no
Do nothing and we still dey tell dem biko
We no do nothing and we still dey beg o
Okay as the dance dey go dance dey go
Naso the rhythm dey flow na wetin me
Want to talk now be sey abeg tribunal
Tribunal make dem leave the innocenty
Make dem still dey dey sip their tea even
Sugar no dey their because right now the
The people the innocent people have to be
Freed naso and dem have a good life too
You know tribunal blackface dey here you know
Roll on roll on roll on dey go dey whyne am dey
Roll am dey roll am dey go ah maale see pepper
Never rest o