Show Me Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2005
Lyrics
Intro
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
Jehovah nessi I want make you know
Everyday na only you me see my life
As not been easy especially with the
Way government dey treat we dem
They cruise our titi when the masses
Brutality are turning to hitting dem
No give sheet poverty elevation is still
Working in our city our leaders lie so
Easily o and make us live in high hopes
And people dem dey ask why why
When we go see the reality when we go
Find pout wetin dem put inside the tea ye
When will we get to discover that all we
Need in life is to get to love each other
Na help your brother you this rich brother
Jehovah from above you I sight which biko
Show me
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
So it’s a long long run only the strong
Will survive at the end of the struggle
Yopu make my world explode which
Way you dey go you still no go follow go
Dem sey I go soloto abi na only me I
No fit thrill on the video na only god
Knows who take away your pain and
All we sorrow show we how to live in
Unity show me to respect my next man
Intergrity show me how to help we brother
We dey far and the true meaning of the
Scriputres on your wall show me
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
So me sing sey oh what a hard life oh
What a struggling people can stand firm
Dem hustling and hustling innocent
Children the government some are
Selling sey you dey see what is happening
We gat new jobs but its hard to do the
Failing good education corruption in
Our nation dem democracy has turn down
The nation sey you dey see what is happening
Where you dey dey won lead us astray put
Your hands upon our leaders today let dem
Know sey everyday dem gat to teach the people
The right way help me make I see the next day
Help my brother along the way make everyday
My happy day and I no go forget my pay so I
Ask sey
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
Oh my god show me the way for me
To make my day in my life today
Show me show me
Cos I ask you as I get to church this
Ground for me e no easy please so we
Ask you lord come and rescue we from
All the *** you lknow we gat around us
You know everything is upside down now
We just want you to turn down and have
An intervention on us so we can have a good
Life that’s all we need here ye man
Olorun oba jowo dakun o ya man blackface here
Jen ma lo owo lowo kin bimo le mo kin kole mole
Ye man blackface here ye man tribunal tribunal ye man