![Show Love ft. Raskuuku](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/00/33/rBEeMlfvKF6AaEIfAADArtirng8929.jpg)
Show Love ft. Raskuuku Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Love love love show love
Show love my brother wow love makes
The world go round you gat what me am
Saying e no matter if you black or white
If you brown or yellow show love my brother
Show love you gat what am saying
Omo one early morning I enter bus I dey go
Ojuelegba and before me reach the turning
A military man just dey flog a civilian na true
Sey na democracy we dey cos things are getting
Of hand the this wey my eyes just dey see today
Omo I no fit comprehend before you know people
Gather naso dem slide the uniform man for gutter
Another hit am with a slidge hammer yeparipa
Another big wahala don seyle o another don come
For we call we doweda na to send helicopter and
Amotank innocent people dem go attack we just
Dey hustle how to survive
I tell dem make dem try show love cos the pain is
Just for you show love show love to your brother man
That’s his strength show love he will gat to do for you man
Show love show love o o
One love me I want one love no blood shed ****
Show much love to your brother make dem know
We for peace we no craze honour our fit words
Of the creator good living thing me I bring forth
So when I need them people making people
Like *** me na suffer dirty people bad man
People dem no see good no music life easy
We calling other people **** politics ****
I tell dem make dem try show love cos the pain is
Just for you show love show love to your brother man
That’s his strength show love he will gat to do for you man
Show love show love o o
Wars in the east wars in the west tell me
What their fighting about wars in the north
Wars in the south tell me what their fighting about
When love leads the way but some people dem
Caught up in all their dealings and I praise the
Most high and I turn on till that day till that day
When you love your neighbour as you love yourself
The world will know all peace
I tell dem make dem try show love cos the pain is
Just for you show love show love to your brother man
That’s his strength show love he will gat to do for you man
Show love show love o o
Show love show love o o o show love true love o
Show love o show love love love
Our sons and daughters of zion that I know of
Life over death peace over war light over darkness
What me say blackface ib shout it to the world my lord
Pou what I won deal with you say peace jo rastafa I liveth