Obimmo ft. BUK Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
You are the air that I breathe and you are
The light that I see baby girl you the reason
Why am on top of the world if no be you my
Baby my life gonna get so worse if you think
The thing am speaking with you ba d girl
Anything you want I can afford I gat the money
You are my mama sita and I go be your pape
Sey na you alone am sending I no send nobody
Izurulo obimmo baby girl izurulo obimmo
Izurulo obimmo baby girl izurulo obimmo
You make me just dey go tingalinga tingalinga
Sey your name na belinda benelinda benesuza
You make me just dey go tingalinga tingalinga
Sey your name na belinda benelinda benesuza
If I told you one time I told you a million times
When I hold this one line you go fit to read my mind
Baby girl you be my sun shine you the light of my life
If no be you ma who else for dey my side do you
Think anything am speaking with you girl anything
Wey you want I can afford the money be my mama
Sita and I go be your pape sey na only you am sending
I no send nobody nobody
Izurulo obimmo baby girl izurulo obimmo
Izurulo obimmo baby girl izurulo obimmo
You make me just dey go tingalinga tingalinga
Sey your name na belinda benelinda benesuza
You make me just dey go tingalinga tingalinga
Sey your name na belinda benelinda benesuza
Your eyes on me go make me keep on falling
Cos am ready for you anytime you call me
Afuruginaya naya you are my heart desire desire
Sing it to my heart ifyneme you dey make me
Want to your name tire ni mase omo no be
Play play I wanna dance dj play the music
Lets get doing baby keep me busy baby you
The best forget the all of dem you are the first
First emi lo so be iwo nikan ni mo fe fe
Baby you the first forget the all of dem you
Are the best emi lo so be iwo nikan ni mo fe
Am not the same if I no see you no no
Everyday and night to god I pray
Do you think everything am speaking to you
Gladly anything wey you want I can afford the
Money be my mama sita and I’ll be your pape
Say you the only one am sending girl I send nobody
Izurulo obimmo baby girl izurulo obimmo
Izurulo obimmo baby girl izurulo obimmo
You make me just dey go tingalinga tingalinga
Sey your name na belinda benelinda benesuza
You make me just dey go tingalinga tingalinga
Sey your name na belinda benelinda benesuza
Baby you arethe best ye you are the you are the
Baby you are the best ye you are the you are the
You are the girl sawabi sawabi sawabi sawabi
Sawabi sawabi sawabi sawabi sawabi sawabi sawa
Tribunal bona fied blackface naija yes so