Ifeoma Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Ifeoma moh
Ifeoma mu eh
Eh yeah
Ifeomaji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
Nwanyim ji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
I don’t know why you acting this way
Baby me oh
I gave you the keys to my bank
But baby you’re playing me oh
I cannot, I no fit comprehend
I gave you all my password
33460
Before I know you change am for me
When I ask you a question you’ll acting funny
One eye sleeping
One watching money
This one na money love
Wey you dey give me for morning oh
Private trips with your friends oversea
In a private suit till we party party
Account e don dey red
Stop your squandering
Before dey fine you for money laundering
Ifeomaji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
Nwanyim ji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
I no know for these girls now a days
E tire me oh
E for say na for office I dey work
My oga for don fire me oh
Money money na the language dey speak
If no be naira, no be dollars
Then it must be euros
So why you come dey change am for me
When you claim say you love me
You no send my money
The finance, the romance na wetin e be
This one na money love
Wey you dey give me for morning oh
One eye sleeping
One watching money
I say where my ATM
You say wetin I mean
Account e don dey red oh
Stop your squandering
Before they fine you for money laundering
Ifeomaji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
Nwanyim ji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
So me say, baby girl I don’t tire for your way
You only motive na my bay
Spend, spend, spend na your order everyday
Money, money na the language you dey say
Say my fuel tank enter danger
Cus i dey try to rearrange her
My sweetheart turn to stranger
Oh my God, oh my God oh
All she want na to spend money
Money for hand she go gum body
She’s a bad girl she the runt on me
When she say na love she want from me
Bu I *** when you smile for the cheese
You fly like a butterfly
You sting like a bee
Up in my backa
****
Like seke you dey do me that thing
Ah
Ifeomaji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
Nwanyim ji egom garia
Tell me say dem see her for zaria
Where she was wearing a regalia
****
Ifeoma moh
Ifeoma mu eh
Eh eh
Say you smile for the cheese
The cheese, the cheese
Money money na the language you dey speak
You speak, you speak girl
Outro