![Do Me ft. Azadus & Marvelous Benjy](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/00/33/rBEeMlfvKF6AaEIfAADArtirng8929.jpg)
Do Me ft. Azadus & Marvelous Benjy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
My girl you march up the place now haaa you trun up the place now
You are the one you march up the place now haaa ye ye ye see the way
Wey you dey do me ah haa e dey sweet me for my belle ah haaa o girl baby
Girl I no go let you go never never I no go let you go ye man
See the way you dey whyne baby girl you tey for your line
E come be like sey na fine whyne with your sexy design
Omo when you shake na die na you go make this boat capside
So me say one in one I sey na two that one be sey na me and you
Bo sen redi yen mo gbadun the feeling you give me sweetest down
Am gonna do you well you gat me for sure dem go check my fone
That you be insecure cos am the don dada and you are the boss lady
And if you enter my room see the way wey you dey do me chai
The way you dey do me e dey sweet me for my belle ah haa
Girl I no go let you go never never I no go let you go ah haa ye man
Raga murphy *** is here I no go let you go ***
I say I say girl you hot na you dey cure my craze na you dey turn up
The place say you softer than a butter girl you march up the place
Number 1 on the list you are my queen and sugar my queen and sugar
Am still on the matter I say my baby no vex baby no vex e e e
Oh girl I love to see your face when I meet you online the smile wey
You dey give me just to make me feel fine girl girl look you are queen
Time see the way wey you dey make me feel fine
The way you dey do me e dey sweet me for my belle ah haa
Girl I no go let you go never never I no go let you go ah haa ye man
She loving me show she rocking my flow you go follow me go
I say me tell am lets go she say you is the one there is no other
She said come to nam looking no further gorgeous to watch the
Way you tinglelingle dey touch my bus stop girl you rock me
Non stop no comma fullstop o **** azidizzy please take it easy
The way you put the down on me is killing for chizzy azidizzy
Please take it easy the way you put it down on me is killing for chizzy
The way you dey do me e dey sweet me for my belle ah haa
Girl I no go let you go never never I no go let you go ah haa ye man
Girl never never let you go baby nana never will I let you go baby