![Robadoba (Rub-A-Dub) ft. Black Nation & Skinny Rose](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/00/33/rBEeMlfvKF6AaEIfAADArtirng8929.jpg)
Robadoba (Rub-A-Dub) ft. Black Nation & Skinny Rose Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
The way you roll it girl you dey kill man girl you dey kill man
Wetin you carry girl I never won stand I wanna stand
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
Fine girl where you reside particulars for this your back side
That bombom you make a man temperature to rise and burn
In dem and party dem with a surprise gat dem girl thre way
You talking do wan I just can’t help it kilo gbe yen sebi ya
Glasses cos girl sey your body fantastic yo come girl is your
Name Carolina come and take a ride in my beemer combination
With magazine who go know ciggerte **** the wey you carry
That thing na waya come and be my water wey go quench my fire
You be the one every man desire you dey make me kini higher higher
The way you roll it girl you dey kill man girl you dey kill man
Wetin you carry girl I never won stand I wanna stand
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
Therefore your mind is opened like an all night store you come to
Me let me make you secure me and you my crew we go go conto
Go conto baby your my medicine you are my cure you beautiful
From your head to your toe shocky for me yes girl I want more
I want more damsel you dey make my head scartter omo see
Another man data I couldn’t be wrong from the first time I saw you
Come rain sun shine girl I gat you gat you so stand to the light make
I see you well see you well make I see you shake that your waist line
To the dance floor make you no delay I chai ya make you no dey waste
Time shake it for me girl no apology man study you like sey na biology
Shake for me girl now shake it properly you gat me going on with all
My energy come settle down girl you are invited the way you shake it
On gat me excited the way you move to the groove baby girl you are the
Finest
The way you roll it girl you dey kill man girl you dey kill man
Wetin you carry girl I never won stand I wanna stand
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
She’s a bache babache the way she whyne is a babache bache babache
The way she pop on ground is babache she’s a bache babache see the
Way she whyne she’s babache bache babache the way she pop on ground
Is babache she’s a
Baby mo like bo sen fidi e jo omo ele duro na je kin ba e fo
I swear to god your ikebe dey cause go slow aunty sholape
Kilode te tun wo bonfo an to ba ri buddy buddy padi mi gbagbe
O ta lenu just like tanfili see this thing wey you carry o dabi master
Craft to ma jowo levels sedi
The way you roll it girl you dey kill man girl you dey kill man
Wetin you carry girl I never won stand I wanna stand
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
The way you go down low to the robadoba rub a dub to the robadoba
She’s a bache babache the way she whyne is a babache bache babache
The way she pop on ground is babache she’s a bache babache see the
Way she whyne she’s babache bache babache the way she pop on ground
Is babache she’s a
Ha what dem say girlfriend she on black mission skinny rose
Its don on the beat lesxy brown on the mix